So u sef see wetin i see. Fatee come make sense as she commot scarf. She wan show una sey she hot na Abeg the babe fine pass me ooo fatee baby, u fine oooo. Abeg no wear that yeye scarf again.
AJANNI u're a murderer, u like killing innocent ppl. AJANNI when will u stop killin ppl, d blood of d innocent are crying for justice. AJANNI u're a mad fool. utobo ugwu
idiot, na devil go punish your own generations so, madboy
AJANNI haha, i've bn luking all ova 4 u fat cow with ur maggot filled belly. Ur miserable belly is filled with innocent blood, u blood thirst miserable faggot ass vampire. AJANNI ur mama, AJANNI ur papa, AJANNI ur brothers, AJANNI ur sisters, AJANNI ur children that is if they're still living because u fit don kill dem finish & suck their blood. may amadioha visit u. u must stop killing innocent ppl by fire & by force.
The only thing I agree with is that we don't know the true meaning of easter. It is about celebrating the goddess of fertility. This man is sick in his head
madam, what do u mean by celebrating d goddess of fertility? plz fire ur canon & clear d smoke @ d same time. Shalom...
where ma phyukin fellas, where ma dawgs @? guyz una go fear shan george naa. If not for d respect i got 4 d ladies i would've curse dis woman out buh mehhnn...HHHMMM. dey're alwayz ladies u know, my home bouyz wetin una think?
Let him keep multiply for all I care, but I very sure that when the the trouble starts to loom, even his celeb status will not be able to help him. Just wait for till the children are all grown Ups. Chai Naija, when others are always inventing future gadgets for their selves, naija man is busy inventing future problems for him self and the innocent kids I weep for my dear Country
is having babies inventing problems, wha da hell do u know abt lyf kid?
Tappa if no be say na one road we dey follow go,i for don vex for you naaa,happu nwanyim aka Biko Biko Biko make na she no do anything,she no block anybody way.
NWOKE FINLAND, nwanne iwe gi adina oku but 1 person no dey marry wife na-ala igbo except n'elu bed. Open is ada igbo so invariably obukwa nwanne m nwanyi, after all u neva give me my own drink 4 her being nwanyi gi. How ur side bro? onye nwe anyi gbaa gi ume nwanne...1luv bruh.
Ok i don hear. Thank you very much. Can u concentrate on other babes now?
Open, 10x 4 heeding 2 my ndumodu. Ada bekee, I'm like not tryna concentrate on any babe around here oo, I'm kul with ma boo. Abeg make FINLANDGUY no land me blow 4rom him side ooo, ike adighi kwa m biko.
*shaking my head* nothing i no go hear for naijapals. No vex, shey na only me u see for this naijapals abi?u no see people wey dey insult dem selves up and down abi? No wahala oooo. I don hear you. God know sey i no go abuse you. Na ur opinion, so suit yourself.
u can shake or ring ur head 4 all i care cos it all ends here @naijapals, i'm like not tryna jump buh u can go ahead & abuse me if u wish. as nwa ada igbo, u have to portray what is expected of u. I mara asu, isuo n'ikwe, i maghi asu, sou na-ana. u luk charming though...1luv
Who needs a psychic to reveal your foolishness? I'm sure they had you and your entire family in mind when compiling that list. Ring your family to inform them that they have finally made the headline. psycho
hey girlie girl, ur physiognomy doesn't match ur attitude so just do urself a favour & switch character. Make urself 2 be worthwhile as a woman, a real woman. 1luv...