Show Posts
Pages:
1 2 [3]
41  Forum / The Buzz Central / Re: BAD ROMANCE: Tonto Dikeh romances AY on: 3-04-2012 05:45 PM
abeg kon post our guther 4 ikeja,u no knw wetin 2 tell us,deat 1 fine pas dis 1 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
42  Forum / The Buzz Central / Re: I Cannot Marry An Igbo Man Because They Are Too Nosy - Tonto Dikeh on: 3-04-2012 05:29 PM
no make sense.!!!!!!!!!!!!!
43  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian "Nicki Minaj" Dencia Flaunts Her Sexy Body On Set Of Her Video on: 3-04-2012 04:17 PM
ogeni stop postin off point..wetin conscience me wit dis 1 Lips Sealed Lips Sealed Huh? Huh? Huh?
44  Forum / The Buzz Central / Re: E.X.C.L.U.S.I.V.E ! Pregnant GENEVIEVE NNAJI in secret WEDDING with D'BANJ on: 3-04-2012 03:51 PM
now u both can rest n let hear more vital information..wish my favourite actress d best
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos "Republic" Arrests 86 Homeless People on: 30-03-2012 02:56 PM
small time we go hear say dem dey pursue poor man and dey arrest pple wey dey serve their oga....na wa lagos..wake up and stop dis SSSHHHIIIITTTT....... lAg!!!
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHAME: Nigerian Students Record 90% Failure In NECO on: 30-03-2012 02:40 PM
na wa 4 9ja ooo, corruption don take over everytin includin education,soup don come plenty pass pot..very very Grin
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHAME: Nigerian Students Record 90% Failure In NECO on: 30-03-2012 02:34 PM
as 9ja de go down na so our education dey go down also...na wa 4 9ja every tin ndon bad so tee we no fit pass ordinary waec & neco  Grin Grin Grin
Pages:
1 2 [3]