Common Sense our government no get o..... , common sense our Leaders no get o, see wetin First Lady,Dame Patience Jonathan english grammatical errors do to goodluck Jonathan ...Common sense Jonathan no get o ...NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
A name like *BendelArmedRobber* shld be added to that list... To the repetition is too much and not funny anymore(used to be anyway but something new will make more sense)