Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 34
1  Forum / Religion / Re: UNBELIEVABLE: South African Pastor Lesego Makes Members Eat Grass (See Photos) on: 13-01-2014 01:18 PM
People people people.... 
2  Forum / Religion / Re: Grass Eating Members Of Lesego Daniel's Church Are Falling Sick! on: 13-01-2014 01:16 PM
If you ask police to sleep dey will fall asleep.  Our police them dey sleep already on duty. Hahahah. This man dey do wash wash.
3  Forum / Politics / Re: U.K to tranfer james ibori and other 751 prisoners to nigeria prisonS,, on: 11-01-2014 10:13 AM
Congratulations to u Odidigborigbo of Africa. Welcome to father land. But i know say u get British kwali Grin Sad
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Girls Fight For Me Now 'Cos I Have Celebrity Status" –Man Crowned MR UGLY [PIX] on: 30-12-2013 11:23 AM
See him eyes celebrity ko celebread ni Grin Shocked
5  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out The Babe Who Bought D'PRINCE A N13Million Benz 2013 Coupe. on: 24-12-2013 12:57 PM
Quote from: Wysetots on 24-12-2013 11:24 AM
For "white 2013 Benz coupe"

Why the Love no go dey strong?
Most guys go love woman die if she buy Danfo for dem sef.

Abiiiii
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Banker Slits Husband's Manhood Over Food Allowance (Page 4) on: 24-12-2013 12:52 PM
If the love is lost>>>>>>abeg find divorce sharp sharp>>>>>a stick in time saves manhood.  Grin 
7  Forum / The Buzz Central / Re: Picture : Mercy Johnson Look Alike on: 24-12-2013 12:41 PM
Na so world be nahhhh..... E dey happen
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Nigerian Students In Ukraine Died In Same Hospital, With Same Illness on: 24-12-2013 12:40 PM
Dis life sef?Huh?? RIP God bless ur souls.  Cry
9  Forum / The Buzz Central / Re: Crazy lady; Kemi Olunloyo: Pastor Adeboye Is A Gay And Cultist on: 24-12-2013 12:35 PM
Na dem dem 'NGBATI. NGBATI' Tongue Grin Shocked Shocked
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christmas Is Idolatrous, Don't Celebrate It ––Pastor Kumuyi (Page 8) on: 24-12-2013 12:01 PM
Where una see for bible wey dey write make una dey use fone, laptop, television, aeroplane, etc...., abeg make una go siddon for gutter!!!!!  Na so deeper life and jehova wickedness girls dey carry belle up and down~~ Roll Eyes Shocked Grin Cheesy
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Extra Ordinary And Very Rare TREE (Page 5) on: 24-12-2013 11:55 AM
'Ajoanu' where u waka reach till u find these pics... Anyway na d market person sabi him dey buy. Weldone 'Ajoanu' Grin Roll Eyes Cheesy Lips Sealed
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Popular Prophet Caught Sexing Married Woman [PHOTO] on: 5-11-2013 01:17 PM
Tori tori..., tori!!!!!
13  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Man Punished By Soldiers For Crossing Ikorudu Express Road on: 5-11-2013 01:11 PM
Wish the solders could do this to any public officer found to have stolen public funds. Poor young man.
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Inspiration: Maricel A, Without Hands Made Her Dreams Come True [Rise To Wisdom] on: 5-11-2013 01:08 PM
God is your strength
15  Forum / The Buzz Central / Re: Dennis Okike Wins Gulder Ultimate Search Season 10! on: 1-11-2013 12:00 AM
Congrats bro. Enjoy mah  Grin
16  Forum / The Buzz Central / Re: UNBELIEVABLE: This Beautiful Nollywood Actress Dumps Acting for Medicine (PHOTOS on: 31-10-2013 11:57 PM
Quote from: mary11 on 31-10-2013 05:36 PM
"blessed
with two cute daughters (pictured below)"
4ulish poster
Oya wey d pix below?
Mind how u copy and paste,use ur brain (dats if u got 1)while copying n pasting

even if u gi am expo, him no fit copy sef
17  Forum / The Buzz Central / Re: Iyanya gets $25k Rolex From Manager And World's Most Expensive Perfume From GF on: 31-10-2013 11:54 PM
Congrats #u give them thats why dey give u!!! Make dey come give me nah!!!  Grin
18  Forum / Politics / Re: SMH: Stella Oduah Pays Another "Rent-A-Crowd" Mob To Demonstrate For Her on: 31-10-2013 11:50 PM
Nigerians sef. And una go want make the contri better??? That one day done pass>>>> na 1st October 1960 be that!!!!  Grin
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "B-O-O-B-S" Grabbing By Senior Police Officer: Official Reaction on: 31-10-2013 11:43 PM
Na today?Huh? Grin Shocked Tongue Cheesy Grin then don dey do am long time ago. Oga pata pata.  Tongue Angry Cheesy
20  Forum / The Buzz Central / Re: Why I Dumped Christianity For Islam - Liz "Aisha" Anjorin Explains on: 31-10-2013 11:38 PM
Salam salam
Pages:
[1] 2 3 4 ... 34