All of them nah celebrity captains!!!!!! And two captains no fit dey on top one ship!!! So the Marriage must crash if one no fit step aside for the other!!!!
people sef?? na you born am? na your wife??? even if na your wife or pikin sef!!!!! some people no like good thing for others!!!! oya nah you for chop her dead body!!!!! oya face the music jare!!!!!! stupid and useless ikwere man!!!!! nah so una sell BIAFRA!!!!!!!
so you ma dey follow contact assassins to kill person?? you can see no bi only politicians dey play that dirty game!!!! Nigeriastan in more trouble!!!!!!!!!!