Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 10
1  Forum / Politics / Re: "All Is Not Well In Nigeria, Don’t Deceive Yourself" – Benue Gov, Ortom Blows Hot on: 30-09-2021 02:05 PM
Oga can u just do us dis favour
Oga shut d phyuk up.
U dey shout since but u no gree retire
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: He Goes To Where He Gets Food - Senator Abaribe Confirms Obasanjo's Remarks About Fani-Kayode on: 18-09-2021 04:42 AM
Lol
Abeg who dey both party.
Una be d same
3  Forum / Relationships & Romance / Re: "I Mistakenly Slept With My Wife Twins Sister And She Never Tried To Stop Me" Man Laments on: 1-09-2021 09:07 AM
Lol
Even though d writer na mumu,so we wey go read self go mumu like u.
Imagine u came back very late in d night
And ur wife went for evening service and she is not but will be back soon.
Abeg na Night vigil or evening service ur wife go.
Ur story na fiction simple
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Benue State Gov, Ortom Dares FG, Tweets, Says Ban Is Illegal on: 9-06-2021 09:03 AM
Lol
Imagine dis Ortom come dey act like Commando.
All of una dey mad,mk una continue causing problem for ur people so dey can run to u for help and u will now like dr saviour.
During first term dis Ortom kept quiet but after he don win second term he come dey act like he gives a phyuk
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: There is a Plot To Burn Down Alaba International Market in Lagos - Nnamdi Kanu Raises Alarm on: 31-05-2021 08:27 AM
This man just dey cause unnecessary tension in d land.
Na all tribes dey inside Alaba mkt but just majorly dominated by d Igbos so why would somebody burn it down.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tinubu’ll Be Flushed in Toilet When Oduduwa Republic Is Formed – Fani-Kayode on: 25-05-2021 10:13 AM
Lol
And u will made d President.
Imagine kettle calling pot black
7  Forum / The Buzz Central / Re: "I Will Change My Surname To Otedola If DJ Cuppy & I Get Married" -Man Blows Hot on: 5-05-2021 08:47 AM
he don even show say u be golddigger
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JUST IN: Yoruba Group Reportedly Distance Self From Calls Of The Country Disintegration on: 12-04-2021 09:57 AM
Lol
Pan Africa, disintegration, Oduduwa,Biafra etc una dey joke.
Gov Obaseki said d last time dey went to collect dr monthly allocations dat central bank had to print money for all d states meaning we Don dey turn Zimbabwe.
It is better we come together and start asking all dese our so called elders and political leaders and boot dem out if not bag of pure water go turn 1,500
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Moment FRSC Officials Assist Woman In Labour To Deliver After Being Stuck In Traffic (Photo) on: 21-03-2021 08:28 AM
Lol
See headline
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Big Girl, Denike Balogun Disgraced Over N120k Debt in Ikoyi (Video) on: 17-03-2021 04:40 PM
Lol
Hmmm dis matter pass d 120k
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Lady Shares Photos Of Herself Before, During And After Marriage on: 16-03-2021 03:33 PM
So now u decide to open ur Bosom  since u no get anybody to report to
12  Forum / Politics / Re: Sowore Urges Students In Delta State To Demand For $4.2m Ibori Loot Returned By the UK on: 10-03-2021 12:40 PM
They never said dr money was missing.d same Ibori that was welcome with drums by his people
13  Forum / The Buzz Central / Re: Internet Users Laments Over Lavish Kiddwaya's 28th Birthday Party Organized By Fans on: 6-03-2021 08:59 AM
Lol
No fans anywhere
Na him management dey organise am just boast dr PR status
14  Forum / Politics / Re: Northern Tomato Farmers, Traders Lose Over N10Billion in One Week, Cry Out for Help on: 1-03-2021 07:25 PM
One day dis less previledge Northerns will rise up one day and hold dr so called leaders to ransom.
Imagine dr so called leaders don't even leave dr with them
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LAUTECH Reacts After A Sex Tape Of 'One Of Its Lecturers' Leaks Online, Denies Student on: 26-02-2021 08:54 AM
Social media is something else.
dis same video have been on d internet for over a month now
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We’ll Starve Kagara Students To Death – Abductors Give Stern Warning on: 25-02-2021 10:41 AM
Lol werey dey disguise.
17  Forum / The Buzz Central / Re: "My Father Disowned Me & Bobrisky Hasn’t Acknowledged Me“- Lady Who Tattooed Him On Her Back on: 24-02-2021 10:37 AM
Idiot cheap clout chaser
18  Forum / Politics / Re: Femi Fani-Kayode Claims That Buhari Told Him He Hated Igbos Way Back 2013 (VIDEO) on: 8-02-2021 01:14 PM
U will even be more stupid if u believe anything that comes out from Ffk
19  Forum / The Buzz Central / Re: Women Can Choose Not To Cook When Pregnant – Simi Speaks For Pregnant Women on: 5-02-2021 04:05 PM
Women are d problem of themselves.
Abeg if ur husband overlook somethings when u re pregnant does not mean others will overlook.
So abeg no spoil another person home
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: You're Talkative Lunatic -Nnamdi Kanu Replies Aisha Yesufu Over ESN’s Attack On Herdsmen,Cattle on: 2-02-2021 08:06 AM
Yesufu no gree run but u dey Faraway dey give order.meaning if kasala burst u re safe wherever u re.
Bobbi wine no gree run even after election
Pages:
[1] 2 3 4 ... 10