Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Nigerian Family Involved in Fatal Car Crash in New York on: 23-07-2012 05:56 PM
oh my God were person wan run go na;u dey for naija ur homeland something go happen u travel comot go abroad the same thing go happen;may God have mercy on us all,,may the lost souls rest in perfect peace Amen
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mama G for General Turns into a Police Woman (photo) on: 18-07-2012 05:31 PM
YOU POSTER WANTS TO FOOL ME,SORRY DEAR U HV ALREADY BE FOOL,THIS A MOVIE I HV WATCH ONE THOUSAND TIMES.I JUST WASTE MY PRECIOUS TIME ON THIS
3  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Mrs. Annie Tuface Idibia In New Promo Photos on: 18-07-2012 05:23 PM
I beg she try as me i fine reach infact i too fine ,2baba nor see me talk to talkless of say na marry hin wan marry me.Beauty is not all E get wetin tuface see for this girl body wa pass beauty,sister carry go joor na ur luck .does days 2face nor get anything u still dey they;nor Ego don show yafufu so enjoy ur man na God do N FOR U NGOZI FROM ABOVE

4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another drug trafficker arrested in Port Harcourt on: 9-06-2012 05:46 PM
most three things i can't do for money:cCan't Kill For money,Can't do drugs and again never will i sleep with an Animal for money Huh?;Any other things i could to make money;Money ooh Money they say is the root of all Evil;but still can't live without it Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
5  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Nollywood Movies Awards 2012 [Mrs Uche Rodriguez, Susan Peters, est] on: 5-06-2012 11:56 AM
i never watch any of this movies,so i no wetin best for dia
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Love, Health & Money - on: 2-06-2012 08:19 PM
i beg i prefer money and health,with all my money love will follow
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 25yrs Old Lady Gang-Raped Two Weeks To Her Wedding on: 2-06-2012 08:13 PM
hmm 2 weeks to her wedding,in a guest house with young guys,any way maybe she wan take the last one before she enter her husband house,yeye girl
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BETRAYAL? A Yoruba leader of Boko Haram arrested in Kano on: 12-05-2012 01:07 PM
hmm,well he might be a yoruba ,but i guess he is a muslim
 Roll Eyes Roll Eyes
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Adams Oshiomhole’s Scandal Photoshop Revealed (Page 5) on: 8-05-2012 02:14 PM
politics
Pages: