Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 146
21  Forum / The Buzz Central / Re: Pay Tax For What? - Bishop Oyedepo On If Churches Should Pay Tax on: 14-10-2014 09:30 AM
see as pple dey fyt 4 9jaeg all those cos na church dey involvd abeg all those companies,industries etc wey dey pay tax,wetin our govt don use am do 4 us?abeg i don 4gt remind me
22  Forum / The Buzz Central / Re: "I Was Threatened To Be Beaten Up By A Reporter" - Nicholas Ibekwe on: 14-10-2014 09:23 AM
ds guy shud jst shut up n save his ass
23  Forum / The Buzz Central / Re: NASTY! Mariah Carey Flashes Undies On Stage (Photos) on: 14-10-2014 09:21 AM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Youth Corper Allegedly Absconds with $14,400 Meant for 144 Corpers in Osun on: 14-10-2014 09:19 AM
If dem kill ds guy now,pple go dey cry,imagine na car him go buy besides 144corers no b all of dcem clean o dere eye dey chook dem fit plan o
25  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Yemi Alade New Video BTS - Kissing (Photo Gallery) on: 14-10-2014 09:15 AM
 Roll Eyes Roll Eyes
26  Forum / The Buzz Central / Re: Kardashian Sisters, Obama's, Malala Are The Most Influential Teens In The World on: 14-10-2014 09:12 AM
What of Wizkid? He no follow?
 Grin Grin Grin Grin
27  Forum / Politics / Re: BUSTED! Bola Tinubu's Drug Dealing Criminal Past In The USA Exposed Mr. Aye Dee on: 14-10-2014 09:11 AM
tinz dey hapun sha
28  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Is An Ungrateful Person – Samklef Says on: 13-10-2014 10:57 PM
Chai Beneno I feel ur comment u don talk evryfin Grin
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Many Pastors Practise Occultism In The Church- Anselm Madubuko on: 13-10-2014 04:06 PM
WE KNO NA
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: $9.3m Arms Deal: Presidency Says Oritsejafor Has No Business In That Matter on: 13-10-2014 04:02 PM
OK
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dr Reuben Created The #LestWeForget Memes On The President's Achievements on: 13-10-2014 04:00 PM
u no dey sell dis ur car finish???
anybody wan buy car sabi rosd to car shop na,,,,,,abeg stop dis sh*t here,,,,
NO MIND AM,HIM WAN SCAM BY FORCE BY FIRE
32  Forum / The Buzz Central / Re: Am still wondering why GLO sacked me as Ambassador - Odun Adekola on: 13-10-2014 03:57 PM
ds guy is amng d vry few actors tats scandal free
33  Forum / The Buzz Central / Re: And Checkout The Amazing Abs On 45 Years Old Jennifer Lopez (Photos) on: 13-10-2014 03:53 PM
wow
34  Forum / The Buzz Central / Re: Naomi Campbell Calls Malala Yousafzai "Malaria" Congratulates her on Noble Prize on: 13-10-2014 03:48 PM
SHE CAN BE SUED O
35  Forum / Sports / Re: Village Witches: Stephen Keshi Says African Country Are Ganging Against Nigeria on: 13-10-2014 03:45 PM
Yes my brother,the "gang-up" thing is everywhere, exactly the same way they ganged-up against your brain and made you swallow your vomit. You have tendered resignation letter twice but kept going back to the job, abi dem tie ur destiny join the job?
EXACTLY WHAT I WNTD 2 SAY,IF DS MAN RESIGNED,HE 4 NO COLLCT ALL D ABUSE WEY PPLE DON ABUSE,I CUM  DEY WNDER SHEY NA D SAME PPLE WEY DEY SING KESHI PRAISES DEY ABUSE AM LYK DS,I REMEMBER WEN KESHI WAN RESIGN,SEE AS NIGERIANS DEY BEG DEY EVN ABUSE NFF JOIN WELL SUCH IS LIFE MAKE WE BY MISTAKE QUALIFY U GO SEE AS PPLE GO JST CHNGE I DON DEY PITY DS KESHI U CAN NVA IN UR LIFE SATISFY NIGERIANS IF U LYK BRING D WORLD CUP 2 9JA,IF U FAIL 2 QUALIFY DEM 4 D NXT WORLD CUP DEM GO STILL ABUSE U
36  Forum / The Buzz Central / Re: See Tiwa Savage Working as a Petrol Pump Attendant on: 13-10-2014 03:39 PM
She jst dey shine teeth Grin Grin
37  Forum / The Buzz Central / Re: New Couple? Amber Rose & Samuel Eto'o spotted together (Photos) on: 13-10-2014 09:15 AM
ds poster na real otondo
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kanye can't take his eyes off as Kim K goes braless in see-through top (Photos) on: 13-10-2014 09:07 AM
Tat old man 4 back jst dey look d yansh
39  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Beauty Queen, Iheoma Nnadi Shows Off Her Sexy Bikini Body on: 13-10-2014 08:43 AM
SEE BONE
40  Forum / The Buzz Central / Re: Boobs, Abs and Wrappers! Photos From Sylvia Nduka's Beach Birthday Party on: 13-10-2014 08:40 AM
CHAI Nametalkam where d boobs na
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 146