English na my papa language? even there papa language dem no fit communicate but wait o e get sum countries wey b say dem they speak language everywhere workers as in 4 bank sef even 4 sum of d high schools na Afrikaans and isiXhosa dem dey use teach dem. for example South Africa
my guy no just abuse naija anyhw