ok, no wahala, we don know already say Nigeria go break up by 2015.But from e statement u go c say nah d oil be e problem and he nor talk of the 25 solid minerals wey dem get dey mine secretly. Make u nah nor mine am, presidency nah by force or nah dier birth right? Any tine way wan happen make e happen. I fact i go do 41days prayer and fasting make we break up sharp sharp. |