i dont understand why people talking 2 much, 4 christ sake what is wrong with this video, they do morethan this here in europe.. nawa 4 una oo, anway make i carry my last joint 4 today. poster get a job mehn..
definitely her husband must be the biggest robber,, u wey be police wey dey investigate crime how come u nor kno say ur wife na criminal. i wonder if u be police or yellow fever...