Good deal... Imagine how many Nigeria product are exporting to Niger yearly.
They are human being like us.
Please make we dey say truth at the right time.
No be I sabi read and comment. Na wetin dey kill Africa. Talk talk and talk..
WHO BE THIS ONE? FOR YOUR MIND YOU SELF DEY TALK.