Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / Re: Random Photos From Naeto C White Wedding on: 22-07-2012 05:54 AM
9ja pple una dey always find fault for evry tin, abeg mak una short up. dey are very much okay
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JAIL + FINE!! New Penalties For Road Traffick Offenders In Lagos on: 18-07-2012 12:32 PM
total nonsense
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Native Doctor Fathered Nine kids With Daughter, Begs Judge for Forgiveness on: 18-07-2012 12:29 PM
him don do am finish na, why him dey say he wil not do it again
4  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Pastor, Basil Princewill Arrested For segxwal Molestation [Video & Pix] on: 6-07-2012 03:36 AM
dem don dey catch dem one by one, many more to com
5  Forum / Sports / Re: KING OF EUROPE! SPAIN WINS THE EUROPEAN CUP TRASHING ITALY 4-0 IN THE FINAL. on: 2-07-2012 04:17 PM
up spain, dey play football lik dey ar not frm dis planet. dey ar king of football respect
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Immigration denies 31, 556 foreigners entry into Nigeria on: 29-06-2012 02:45 PM
story story, dem go talk dem no go do abeg mak i hear word
7  Forum / Relationships & Romance / Re: My ex-commissioner wife returned home without pant –Husband on: 29-06-2012 02:27 PM
notin way person no go hear, dis na watin power n moni dey cos. she no even get respect for her husband again
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ‘Firm abandoned me after machine chopped off my fingers’ on: 29-06-2012 03:57 AM
dey must pay d moni or provide his two fingers, rubbish pple
9  Forum / The Buzz Central / Re: D'Banj Splashes N10m On Car For Younger Brother, Kay-Switch on: 15-06-2012 07:20 PM
poster d car is not up to 3m, pls stop posting rubish
10  Forum / The Buzz Central / Re: Old School Photo – Blackface, Faze, 2face and Ex-Girlfriend on: 14-06-2012 12:51 PM
moni gud oh
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shes Hot!! Meet Nigeria's First Female Police PRO, Ms Ngozi Conchita Braide on: 14-06-2012 12:49 PM
she's cute though
12  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare ft. Rick Ross - Beautiful Onyiye Video on: 12-06-2012 08:18 PM
dey ar making us proud
13  Forum / The Buzz Central / Re: LWTMB: Photo Of Nigerian Singer, Goldie Without Her Makeup and Brazilian Hair on: 11-06-2012 03:45 PM
dats not goldie, her skin is far diferent frm wat am seeing
14  Forum / Sports / Re: Super Eagles 1 vs 1 Malawi; Zambia 1 vs 0 Ghana - Free Sex in Zambia? on: 10-06-2012 01:36 AM
dis shuld b called honeypot canival
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DOMESTIC VIOLENCE: Man Head Butt His Wife To Death! on: 10-06-2012 12:42 AM
dis is a lesson to those hot tempered pple, my pple we shuld learn hw to control our temper
16  Forum / Sports / Re: Zambian Hookers Promise Soccer Fans Free Sex If They Beat Ghana on: 8-06-2012 01:34 PM
lmao, dis babes ar crazy
17  Forum / The Buzz Central / Re: Watch Funke Akindele and Kehinde Adeola's Wedding Videos on: 8-06-2012 01:29 PM
God bless her marriage, jenifer, suliya, ayetoro am so hapy for u.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbinedion university student stabs roommate 7 times with scissors on: 8-06-2012 01:06 PM
d bitch is very wicked, all dis borrow pos bitch na so dem dey do. she shuld b seriously dealt wit
19  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 01:01 PM
na wa for una oh, u guys aiint even sure if d story is tru. una jus dey run una mouth dey course d guy any hw, abeg mak una get brain na
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nothern Christian Militants,AKHWAT AKWOP Give Seven Days Ultimatum on: 7-06-2012 04:19 PM
action dey say speaks far beta dan words.
Pages:
[1] 2 3