Quote from: dickieponga on 19-08-2016 08:44 PM
Don't say dat my guy, Britain is just about the only place where u can meet decent naija girls who r well educated, good jobs and own dere own property but dey miss having a man das all...
No where else in europe u can meet a decent naija girl so forget Italy, Ireland, Spain, France even Germany unless u wan sign ur death certificate by ursef.
I no even fit marry naija girl wey dey naija unless na hausa girl...
uk is the worst. i live in london. i will never ever date a girl nigeria. no way. not for me. Here in uk they are the worstNo where else in europe u can meet a decent naija girl so forget Italy, Ireland, Spain, France even Germany unless u wan sign ur death certificate by ursef.
I no even fit marry naija girl wey dey naija unless na hausa girl...