Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 783
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: It's All About Gordons, "I Go Dye" and Obasanjo on: 2-04-2015 06:32 PM
 Shocked
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 2-04-2015 06:31 PM
Quote from: giftmurphy on 31-03-2015 12:37 PM
yes i can!!! big yeye Roll Eyes Tongue
send me ur Nood' picture  Roll Eyes
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: INEC ChampionsLeague Final on: 2-04-2015 06:26 PM
Quote from: giftmurphy on 31-03-2015 12:44 PM
d wife's asssss Roll Eyes Tongue
 Cheesy
u be lesbian?
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This country don tire me on: 2-04-2015 06:24 PM
Na sabi u
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: agbo on: 2-04-2015 06:20 PM
Una Yeye no be here
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my own pb4 on: 2-04-2015 06:19 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Woman palaba on: 23-03-2015 12:54 PM
I will soon carry two of una swear
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly on: 23-03-2015 12:50 PM
Brightossy so me wey carry the girl wey you marry give u without collecting shishi i no deserve ur appreciation abi?

Anyways happy married life my boy
But give her better belle o
No go load her with yeye o Cheesy
I want to see twins

Congrats bro...
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: so romantic on: 19-03-2015 11:44 PM
Wetin man go do na  Cheesy
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: so romantic (Page 2) on: 19-03-2015 06:11 PM
Quote from: rakelly on 11-03-2015 10:58 PM
go brush
the reason why Ajanni no dey kiss u again NA becos of ur mouth odour
No tell ram say nA me tell u o
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The reason why jossy broke up with alabi!!! on: 19-03-2015 06:08 PM
U mean say instead of drinking my piss u go drink gutter water? Roll Eyes
E no go better for Zeigbo if Na him do u this  Angry
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: where i lost interest in NP on: 19-03-2015 06:02 PM
Jossy I bn dey try make this ogogoro wey u dey drink no mix with ur blood
But all my effort just go in vain sotey they give u Goya oil drink for deliverance in the church e begin dey shark u
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my own pb4 on: 19-03-2015 05:55 PM
Lmao  Shocked
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Alabi beats Jossy hands down (Page 3) on: 19-03-2015 05:54 PM
Quote from: alabi22 on 17-03-2015 06:24 PM
u r a yeye
u wey u wear Yeye like cloth u dey call another a yeye  Roll Eyes
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Justmad in d making on: 19-03-2015 05:53 PM
Quote from: alabi22 on 25-02-2015 01:58 PM
OK, dat is ossy pushing d wheelbarrow & justmak carrying d bag of rice? but d guy take style resemble expert small (I no fit shout abeg)
this Ya smoke don dey affect ur reasoning
U dey reason before u talk b4 but now it has gone beyond explanation
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This country don tire me on: 19-03-2015 05:49 PM
I refuse to follow una foot steps
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Woman palaba on: 19-03-2015 05:48 PM
Dem dey discuss how I take disvirgin them
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: REINCARNATION (Page 2) on: 16-03-2015 11:54 PM
Quote from: rakelly on 11-03-2015 10:50 PM
wowo boy.
thank ur God say Na brightossy u are referring to  Angry
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 16-03-2015 11:48 PM
Quote from: jossy4reall on 15-03-2015 07:48 PM
dat boi dey snuff dustin powder
aboki  Roll Eyes
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 16-03-2015 11:46 PM
Quote from: giftmurphy on 12-03-2015 12:41 AM
keep it up, u can do it for a year Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
can u tell ur bf that?
U are a yeye
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 783