Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise confessor on: 18-07-2012 04:28 PM
Lol
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Se na lie...? on: 18-07-2012 04:27 PM
Gudt,e dn realy tey o
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Se na lie...? on: 18-07-2012 04:26 PM
Gudt,e dn realy tey o
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Se na lie...? on: 18-07-2012 04:26 PM
Gudt,e dn realy tey o
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Up igbo people on: 28-05-2012 03:12 PM
Me n u,hu b d pikin? C tata wey dey cal pesn pikin.
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Up igbo people on: 28-05-2012 02:44 PM
I know say ur belle don dy swit u nw...amebo
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Up igbo people on: 28-05-2012 02:42 PM
Chei,c notice me e. As i neva notice u since na em u wnt show face
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Up igbo people on: 28-05-2012 11:26 AM
Hahahahahaha,i bin tink say em go b pb100 sef...ode!
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Up igbo people on: 28-05-2012 10:52 AM
E beta as u cary dat ur bomb comot o...wetin u bin wnt evn tok
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dont be stingy on: 28-05-2012 10:51 AM
Chummyli,na sleep i been dey slip o,bt y dwarf lyk u go dy cal pesn dwarf

Jossy,abeg 4giv ha 4 mysak cos i know say u fit cary jaw knok ha 4 head
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WARRI VS LAGOS DRINKING COMPETITION on: 28-05-2012 10:31 AM
Na wa o,e neva even reach 1week wey i post dis joke na em u just kidnap am
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Up igbo people on: 28-05-2012 10:24 AM
An igbo,hausa & a yoruba went 2 swim. On getin there a devil appeared and asked each of them 2 drop smtin in d sea dat he'll kil d person hu dropd it if he finds it bt if he dnt he'l set d pesn free.
The yoruba man threw a button insid d water,d devil found it &kiled him.
The hausa man threw a pin,he also found it n killed him.
D igbo man den pourd a sachet of pure water holdin back d sachet sayin,oya go find water inside wota
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dont be stingy on: 26-05-2012 11:12 AM
Chummyli,joke funny no mind dem



bt dat tin b lyk wetin u go fit do oo
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Polite Okon on: 26-05-2012 10:57 AM
Lol...niz 1
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: JONNY JOHNSON on: 25-05-2012 10:20 AM
Hahahaha,niz joke
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kaycee nd teacher on: 23-05-2012 09:54 AM
Thonya,u get mind cary family/skul mata enter here
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question... on: 22-05-2012 08:42 AM
E b lyk na FERTYMOR,i no 2..sure o
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question... on: 22-05-2012 08:41 AM
Na FERTYMOR na
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Anoda tori on: 21-05-2012 04:05 PM
Wakawaka,u been want waka come stay? U go must pas na
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dream..(if u tink its pb4 abeg no open) on: 21-05-2012 08:43 AM
Hmmm...kc na dia ur eye dey nw,u dn dey do house2hauz feloshp,abi?
Pages:
[1] 2 3