Show Posts
Pages:
1 ... 97 98 99 [100] 101 102 103
1981  Forum / The Buzz Central / Re: How To Differentiate Nollywood (Nigerian Movies) From Hollywood Movies on: 23-06-2012 01:50 PM
good one Tongue Tongue Tongue
1982  Forum / The Buzz Central / Re: Manchester City Defender 'Kolo Toure' Gets Married [Photos] on: 23-06-2012 01:48 PM
congrats Dude
1983  Forum / The Buzz Central / Re: AWFUL SHAN! on: 23-06-2012 10:18 AM
fashion parade
1984  Forum / The Buzz Central / Re: Fela’s Kalakuta Republic To Be Converted to Museum on: 23-06-2012 10:16 AM
ok
1985  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New invention?Naija single mother inserts66 wraps of narcotics in private part on: 23-06-2012 10:16 AM
chai Huh? Huh? Huh?
1986  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EXPOSED! Pastors Fight Dirty Over Money In Christ Embassy on: 22-06-2012 11:20 AM
sow your seed, pay your tithe and offering
1987  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EXPOSED: Chris Oyakhilome's Pastors Fist Fight Over Tithes and Offerings on: 22-06-2012 11:17 AM
Quote from: BendelArmedRobb on 22-06-2012 08:34 AM
Ajanni and Kebella dis place Naijapals na una PAPA HOUSE  Shocked Shocked   una  too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this


shut the phyuk up
1988  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EXPOSED: Chris Oyakhilome's Pastors Fist Fight Over Tithes and Offerings on: 22-06-2012 11:13 AM
Ajanni and Kebella dis place Naijapals na una PAPA HOUSE  Shocked Shocked   una  too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this


wetin dey worry tou self, e bi like say you no get work
1989  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chicken dies after being gang-raped by three men on: 22-06-2012 11:11 AM
the baba wey tell them to do so no fit do am oh
1990  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blind driver, underage workers on Kwara LG payroll on: 22-06-2012 11:09 AM
i see
1991  Forum / The Buzz Central / Re: MayD's Model Girlfriend Gets Large Tattoos Of His Name On Her Back and Arm on: 22-06-2012 11:08 AM
seen and passed
1992  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Who is who in Boko Haram on: 22-06-2012 11:06 AM
all this one na Nigerian history of killers. msteeeeewww
1993  Forum / The Buzz Central / Re: D’banj, 2Face, Yvonne Ekwere, Ikechukwu At Nneka’s “Soul Is Heavy” Album Launch on: 22-06-2012 06:02 AM
 it seems the album lauch is kinda boring, this one some people use hand carry their jaws
1994  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Winners Of Brand New Furnished 3 Bedroom Flat In Maltina NCP on: 21-06-2012 04:29 PM
so dem don dey give house abi, e better oh
1995  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: YAKUBU AIYEGBENI TO EARN 1.3Billion Naira a year in China on: 21-06-2012 02:42 PM
we don hear. next......
1996  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: YAKUBU AIYEGBENI TO EARN 1.3Billion Naira a year in China on: 21-06-2012 02:32 PM
we don hear NEXT Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
1997  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Goodluck Jonathan Responds to Outrage over his Trip to Brazil | Travel on: 21-06-2012 02:29 PM
trip to brazil, na wah oh, Jona you just dey fly on air anyhow, stick this ya nyash one place nah
1998  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EXPOSED: Funke Akindele’s Hubby, Almaroof Expects 6th Child From First Wife, Fad on: 21-06-2012 02:26 PM
eh he and so
1999  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US State Department To Officially Declare Boko Haram A Terrorist Group on: 21-06-2012 08:23 AM
day don break abi
2000  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Women Are Top Users Of Bleaching Creams - W.H.O on: 21-06-2012 08:19 AM
sun too much abeg, i go bleach oh
Pages:
1 ... 97 98 99 [100] 101 102 103