Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: naija guys and babes in yankee on: 17-05-2012 12:18 AM
not only in america, all over the world naija girls fit date arabo ,somalis, rwanda,burundi without money ,biut once the whole involves you naija guy,money matter don start.l get one every day somali guy dey mamaram,but when she see naija guy she go trowel face, abi na lie?
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Why so many Naija guys betray European wives? on: 17-05-2012 12:11 AM
not that naija guys always betray them,those women wan phyuk around dem too no like one dish.but assorted. l have one pal that his wife is begging him everyday for them to go swinging,imagine.
Pages: