Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: All Nigerian Press Men Are Going To Hell- Majek Fashek on: 9-06-2013 08:30 AM
no mata wat mehhhhhn, u were 1 of d best if not d best, i stil salute u my broda, u stil d make sense well 4d nonsense, bcus no b evwiebody fit evn qoute bible.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: whats wrong with this picture -----?( virgin edition ) on: 22-03-2013 11:06 AM
Funy pic, she dey form virgin mary
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Single Ladies Write Letter to Future Husbands on: 25-01-2013 07:08 AM
Beta if na to go there go make me no spend my cash again. Se ke jewe nu.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Who has kidnapped Majek Fashek? on: 12-01-2013 01:00 PM
No mata wat dem say i luv dis man, his 1 of d best naija eva had
5  Forum / Health / Re: Snake came out of Woman Private part after Prayer [Vidoe] on: 10-01-2013 04:14 PM
U go fear na.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Efcc seizes 48 properties belonging to ex bayelsa governor timipreye sylva on: 4-01-2013 01:08 PM
Can u imagin And na 4 one room u go sleep, 1bed. N u d get 48 buildings while som of ur pepo d sleep unda bridge. God go change am 4all of onar dis year.
7  Forum / Sports / Re: Nigeria’s 50 Greatest Footballers Of All Time By SuperSports on: 29-12-2012 07:44 AM
Sam okwaraji nkor, orhehe nkor d list nor complete joor
8  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress, Nkiru Sylvanus Kidnapped; N100M Ransom Demanded on: 16-12-2012 07:05 PM
Arangement 50/50 fings.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tricycle limo or maybe Keke limousine and jeep Unvailled on: 6-11-2012 11:47 AM
Hope say enor go scata 4 road shaa, n e resemble aba made sef
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Governor Akpabio Buys $45 Million "Private" Jet on: 2-11-2012 07:40 AM
Rwubbish countwy Nigeria, see dem bad leaders
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Amazing Uses Of Cocacola Other Than Drinking on: 17-10-2012 03:42 AM
Nna nawaoh. COKE!!
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING! One Of The #ALUU4 Killers Have Been Arrested [Photo] on: 8-10-2012 07:03 PM
Na so. dat comunity is doomd 4eva, make dem ask communities wey dere 4fathers share inocent blood as ebi dem. Yeye comunity frm d name sef u go knw say na bad pepo. Buh wetin d tire me 4 naija na dis dere medecine afta death tinz, buh i stil trust dem sha dose idiots go get double of wetin dem bagain.
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNIPORT Students Killed: Chiadikobi’s Father Speaks Out on: 8-10-2012 03:25 AM
If d did not kill, deris no point killin dem
14  Forum / Sports / Re: R.I.P: 24 Years Old Nigerian Footballer Slumps and Die While Playing In Poland on: 8-10-2012 03:13 AM
D youths of naija need serious prayers dem don d die anyhw dis days. Men of God where onar dey? Oya maza maza prayer.
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Murder of UNIPORT STUDENTS: Chief, 12 Others Arrested on: 8-10-2012 02:49 AM
Som pepo wicked pass BH oh can u imagine d kind fing wey d hapen 4 dis countwey. Aluu community which levels b na eh, y onar no hand dem ova 2police eh??? Cry Cry
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Late Cynthia’s BB Found With Businessman + A Video Of How She Was Assaulted on: 6-09-2012 07:52 PM
@Talkisfree, u beta shot up if u no knw wetin 2talk. U fink cynthia poor like u. Idiot.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Face Photos Of Cynthia Osukogu's Facebook Killers on: 28-08-2012 10:55 AM
I here by sentence d 4 accused persons 2 d**th by chopin dere parts 1 after d other.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 24 Years Old Cynthia Osokogu Was Killed By Her Facebook Friends In Lagos on: 22-08-2012 11:10 AM
RIP cynthia, we are living ina wicked world. God!!!!
19  Forum / The Buzz Central / Re: SHOCKER! Davido Assaults Cab Driver And Slaps Girlfriend After Caught Cheating on: 4-08-2012 12:53 PM
Dis ur fada money don d enta ur head oh. Na only 4naija u go fit do dis bullshit na.
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AFRICAN WONDER: 26 Zimbabwean women woke up without undergarments on: 4-08-2012 07:52 AM
Flying pants hahahahahaha, omo see biznex hahahaha
Pages:
[1] 2