Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BOKO WONDER: Boko Haram Has Helicopter; Arrested Suspect Confessed. on: 2-08-2012 03:28 PM
Das d beginin of dere end.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Thumb Down: ARROGANT Display of Wealth By Son Of a Bauchi State Politician. !! on: 2-08-2012 03:02 PM
Chai! our leaders don kill us finish kwatakwata, sho!!! See dis money mis road seadon 4our money, get confidence post am 4net, and nobady fito talk. Chai naija dooh!   
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Mills’s Death: Biblical Meaning To Ghanaians on: 2-08-2012 02:35 PM
Hope 4 Africans and d world keh? Hw? which hope hs he givin 2us wen im d make policies wey no go favour Naija n take style wan posho naija pepo comot4 ghana, U no rememba dat 1 b4 u dey write dis fing. Abegi im nor do anyfine, anyfine @all 4africans n d world oh.   
24  Forum / The Buzz Central / Re: Olympic mess: panic in the cameroonian camp as a female footballer goes missing. on: 1-08-2012 01:19 PM
Hahahahahahahaha ejoo u fink say i com here 2com look london bridge say gobey.  hahahahahahahaha
25  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Brymo, Vina, Karen, Uti... At BBA Welcome Back Party For Goldie on: 1-08-2012 01:08 PM
Bunch of bloody big fools/looserz, if u celebrate 4loser wat wld u do 4a winner? bloody civilians.
26  Forum / Relationships & Romance / Re: Rise to Wisdom! [26, July 2012] **Let's talk........ on: 29-07-2012 10:37 AM
Ok
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My impeachment unexpected – Bayelsa Speaker on: 28-07-2012 11:21 AM
Abeg na my man b dis oh, make una no impeach AM oh, i rememba d pepe wey im dash me wen i dey serve 4im comunity KOROKOROSEI na nice man abeg
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Nigerian Job Seeker's Suicide Note on: 26-07-2012 11:01 AM
Many more wld still go dis way if somfin is nat done 2 arrest dis ugly situation in naija. Wat a brightless future 4our youths in naija, where injusties, nepotism, favouritism, corruption, brutallity, wickedness reigns in d blood of our leaders. indeed nufing is wot dyin 4 buh somtimes u gat 2die 2 evn get peace. Naija pls learn frm Tunisia. D youths ar not smiling
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Miracle Scam: Kenyan Pastor Pays Sex Workers to Pose as Sick People (VIDEO) on: 22-07-2012 02:23 PM
If na naija pastor do dis 1 naw we 4 nor hear word: u see ammmmm!!!
30  Forum / The Buzz Central / Re: Did Naeto C Got A N12M Porsche Cayenne As Wedding Gift From Dbanj? on: 22-07-2012 09:21 AM
Ok
31  Forum / The Buzz Central / Re: Did Naeto C Got A N12M Porsche Cayenne As Wedding Gift From Dbanj? on: 22-07-2012 09:19 AM
Ok
Pages:
1 [2]