Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SET UP: Randy Pastor Caught While Trying To Make Love With Policeman's Wife. (Page 4) on: 24-07-2013 04:21 PM
the woman is not an innocent on this scene if not her picture would have not showed, she was caught red handed along with the pastor the truth of the story is not told, she maybe the one that seduced the pastor some of those Ibo married house wife are full of surprise to seduced an other persons husband.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Dangote Splashes N130M On Super Eagles For Reaching the Finals on: 9-02-2013 05:30 PM
my good broda and sis una no go tell  TB JOSHUA to prophece the scores and winner of tomorrow  African nations cup now oh, between 9ja and Burkina Faso. no bi after the match  him go come dey talk dat him fake prophecy. because him don see people wey him go dey work up and down.
3  Forum / Sports / Re: Nigerian Government To Induct Super Eagles Members Into "Hall Of Fame" on: 9-02-2013 05:29 PM
my good broda and sis una no go tell  TB JOSHUA to prophecy the scores and winner of tomorrow  African nations cup now oh, between 9ja and Burkina Faso. no bi after the match  him go come dey talk dat him fake prophecy. because him don see people wey him go dey work up and down.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photos] Governor Sullivan Chime Finally Arrives Enugu In Good Health (Pics) on: 9-02-2013 05:28 PM
my good broda and sis una no go tell  TB JOSHUA to prophecy the scores and winner of tomorrow  African nations cup now oh, between 9ja and Burkina Faso. no bi after the match  him go come dey talk dat him fake prophecy. because him don see people wey him go dey work up and down.
5  Forum / Sports / Re: AFCON FINAL! Burkina Faso v Nigeria [10/02/2013] on: 9-02-2013 05:25 PM
my good broda and sis una no go tell  TB JOSHUA to prophecy the scores and winner of tomorrow  African nations cup now oh, between 9ja and Burkina Faso. no bi after the match  him go come dey talk dat him fake prophecy. because him don see people wey him go dey work up and down.
6  Forum / Sports / Re: Nigerian Government To Induct Super Eagles Members Into "Hall Of Fame" on: 9-02-2013 05:20 PM
]my good broda and sis una no go tell  TB JOSHUA to prophecy the scores and winner of tomorrow  African nations cup now oh, between 9ja and Burkina Faso. no bi after the match  him go come dey talk dat him fake prophecy. because him don see people wey him go dey work up and down.
7  Forum / The Buzz Central / Re: TB Joshua Predicted The Dana Air Plane Crash-said It Was A Security Breach on: 4-06-2012 07:45 AM
     
 Make una forget about that soul call TB Joshua why him no fit talk about dis Dana Air Plane Crash since na now way en do happen na him com de talk make him de  work all off una because him no say na for church mugu full go and tell him to stop that Prediction before God go vex for him
8  Forum / Politics / Re: Bishop Oyedepo Acquires Fourth Private Jet – Worth N4.5b on: 24-05-2012 09:33 PM
David Oyedepo Acquires God most pulish you all u are doing with the name of God so man of God no fit help nigerians abi na to dey buy jet buy one buy two to about four furk u pastor even the school wey the David Oyedepo get na only rich people fit go school there even some member no fit send their kids to the school wey there church get make just dey full mugu for them in the name of church even to give free edication the man no fit even the road wey lid to his church him no fit do the road my people make open una eyez
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop David Oyedepo Acquires N4.5bn Private Jet, Bringing His Private Jets to 4 on: 24-05-2012 09:32 PM