Blessed na weytin u carry come here na ..weytin dey inside dat link wey u carry come
I found this cute cartoon dude putting on his goggles, but e no allow me inject am for post. Maybe b/c it was an animation. I wan dedicate am to MzCollins. MzCollins dear abeg no frown. You too cute for dat
Mr & Mrs Jona dey continue fall 9ja's hand... How is our country supposed to advance when people are just collecting paychecks w/o doin' chin chin...this is sad