Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 5
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HILARIOUS! Wedding Guest Killed Inside Reception Over Choice Of Dance Song on: 10-12-2015 02:03 AM
E yaaaa, dj for play skelewu for dem na
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Love Story of a Unilag Babe and Bus Conductor (Must Read) on: 4-12-2015 08:33 PM
Such is life! As they say, things fall apart when the center could not hold but remember that your cleaning wrag can be re-wash  and re-use again...!! Keep hope alife dear conductor
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo Thrills At 78th Birthday Match, Scores Two Goals [Video + More Photos] on: 5-03-2015 09:44 PM
Quote from: Eziest777 on  5-03-2015 11:14 AM
guyman i sight you, e be like say u dey observe 1 2 X abi?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photos] Pig Gives Birth To Baby Pig With Human Face And P_nis On Its Forehead on: 15-02-2015 10:53 PM
wey the farmer picture?? needed for some investigation Shocked
5  Forum / The Buzz Central / Re: Guys Come See How Spice Vision and Some Edo Big Boys Spent Dollar At An Event on: 6-12-2014 11:06 PM
Quote from: gift2006 on  6-12-2014 09:46 AM
shut up.
e be like say dem pay you for ths avdertisement.. even government worker nor dey carry work like that. take zm easy abi na so you like local swagu?? you nor wan upgrade?? if your son come see you dey demonstrate your ignorance like that how him go feel?? old skool
6  Forum / The Buzz Central / Re: Guys Come See How Spice Vision and Some Edo Big Boys Spent Dollar At An Event on: 6-12-2014 11:03 PM
Quote from: gift2006 on  6-12-2014 09:57 AM
how do u know? why do u people like to spoil people's name? meaning dat any Edo man in Europe can't do any other business apart from what u said? these men are business men, even igbos is among them, some deal on transportation, everybody has already known that ashawo business don knock for Europe, a lot that are doing it now are willing doing it for themselves and i would not blame them for doing it.
e be like say dem pay you for ths avdertisement.. even government worker nor dey carry work like that. take zm easy abi na so you like local swagu?? you nor wan upgrade?? if your son come see you dey demonstrate your ignorance like that how him go feel?? old papa
7  Forum / The Buzz Central / Re: Guys Come See How Spice Vision and Some Edo Big Boys Spent Dollar At An Event on: 6-12-2014 08:11 AM
NO LEVEL.. LOCAL SWAGU
8  Forum / The Buzz Central / Re: Guys Come See How Spice Vision and Some Edo Big Boys Spent Dollar At An Event on: 6-12-2014 12:29 AM
Quote from: dareper on  5-12-2014 10:38 PM
Na me dey front wey wear eye glass, na igbo big guys dey there not edo@poster
na him make you put ogboni pics for your profile?? for ths century, u nor wan upgrade?? even native doctor sellf don upgrade dey use laptop dey run oracle thins and you dey here run 80s package! i hail your ignorance bros!
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "It’s Better For Me To Commit Suicide Than Live" - Ex-Nigerian Boxer on: 6-08-2014 08:08 PM
another new method of 419. who is this guy that always comment about peoples view on this post?? i know you will read my comment and i want you to know that it is you i am talking to.. you are a fraud star with fake story!!! sori oooooo
10  Forum / The Buzz Central / Re: Charly Boy Attends Stockholm Gay Pride on: 3-08-2014 12:54 AM
e clear!!
11  Forum / The Buzz Central / Re: Shocking News!! P-Square on the verge of splitting. Read full details...   (Page 2) on: 20-04-2014 06:36 AM
jezeebel in the house! fear woman cos they evil
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STRANGE: Cow And Bull Get Married In Wedding Ceremony Costing $17,000 [LOOK] on: 17-04-2014 11:23 PM
the cow + the bull nor sit don for chair??? why dem serve dem grass while others dey eat well prepared food even with thesame cow meat maybe
13  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With this Photo [Another Fashion Edition] on: 5-04-2014 11:42 PM
o boi see yansh inside show glass Shocked
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: #Le Kwa Ukwu! MEET Winner Of The Biggest Butt In Uganda [Photos] (Page 3) on: 5-04-2014 01:47 PM
UGANDA YANSH Grin Grin
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian lesbian asylum seeker says she faces death sentence if deported on: 31-03-2014 08:11 PM
Quote from: beneno on 31-03-2014 12:56 PM
ni so Ajanni go shop Aduro for Haiti say him ni gay,the country poor sotay them no see money buy ticket for am,them come sentence Ajanni by deportation by foot to the neighbouring     country with escort  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes
hahahhahahahahahahahahahahahahha, pepe don enter my troat, somebody help me water
16  Forum / The Buzz Central / Re: MEET 12 Nigerian Women Who Rock Our World [Photos Included] on: 21-03-2014 01:05 AM
Quote from: okuboye on 20-03-2014 09:06 AM
your mama no dey in form
what of your mama own na??? you mean say your mama nor dey inform too???
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black Boy Arrested For Wearing £8,000 Watch In London Accuses Police Of Racism on: 20-03-2014 08:02 AM
oyibo nor nor fit like black man no matter the pretence.. nonsense
18  Forum / The Buzz Central / Re: MEET 12 Nigerian Women Who Rock Our World [Photos Included] on: 20-03-2014 07:59 AM
posta ojoro dey there, wey my mama photo???
19  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Vic O Shows Off His Beautiful Girlfriend On Twitter on: 1-03-2014 06:35 PM
poster where is the pics of vic o and his girlfriend.. bloody lie
20  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Mystery Girl Davido Was Kissing, She Is Faith Nketsi From South Africa on: 19-02-2014 05:38 AM
thier headache
Pages:
[1] 2 3 4 5