Ohhh, so sorry for him ooo, wat a pain he is passin tru wit dat leg lik dat, i pray for you in the nam of JESUS dat u reciev ur healin now in JESUS name.
Over sabi.Nigeria Army Charity they say begins at home.fire dey burn for una country,una dey go quentch smoke for another man country.Boko boys una no fight,Kidnappers una no fight,militants una no fight,Armrobbers every where for Naija,Cultists dey do them own day and night erc
what mor can i say. my brother, u hav said it all. These pple ar dey realy shameless or wat??? Na wah oo even smal bH , u can nt conquer, but can go and fight in anoda person's home.
Nigerians and social media sef na wah. Any smal tin, na twitter, na facbok, #one tin one tin. Oyibo pple wen even get d tin nor dey use d tin lik dis sef ooo