Show Posts
Pages:
1 [2] 3
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Advice Wanted: The Guy I’m Dating Sucks In The Sack on: 31-07-2012 06:32 PM
@poster. as I read dis thing d kulikuli wey I dey chop COMOT from my anus.
22  Forum / The Buzz Central / Re: A Must Watch : A man turning into diferrent creature on: 23-07-2012 03:40 PM
Quote from: Idbabe on 23-07-2012 03:13 PM
hahahahahahahahahhahahahahahh, abeg laf dey comot my bra ooo
hope guys no dey there bcos dem go scatter ur b**bs.
23  Forum / Politics / Re: S*T*R*A*N*G*E! Christians In Kaduna Storm Mosque, Break Fast with Muslims on: 23-07-2012 03:20 PM
as I read dis story d kuli kuli wey I dey chop dey COMOT from my anus I dey hail o NAIJA
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 38-Year-old Okada Man Forms Threesome Group With Secondary School Girls In Lagos on: 14-07-2012 04:45 PM
Quote from: kingoe on 14-07-2012 04:40 PM
THEY SHOULD LEAVE THE POOR MAN ALONE, DID HE FORCE THE GIRLS TO HIS ROOM? I MEAN HOW CAN SCHOOL GIRLS LEFT THEIR SCHOOL TO A MANS HOUSE TO WATCH SEX MOVIES? I THINK THE POLICE AND THE COURT DONT HAVE WORK.

abi o. na wetin b court matter for dis one. did he force dem to sex?  from d story , d answer is concrete NO. ABEG liv d man alone jooor.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos Of Deadly Weapons Recovered From Muslim Rioters In Kaduna on: 5-07-2012 11:42 PM
Quote from: ROYAlPRINCE77 on  5-07-2012 11:36 PM
who una dey fool self?...when i hear deadly weapon i think say na better news na him i rush with speed o come see wetin my papa de use de enter bush dat time to hunt.Na this weapon boko haram dey use all this while de terrorize everywhere and our police and army no fill catch them. i don taya 4 dis nation wahala and you poster mind urself oooo
make dem test am for ur body den u go no say na deadly.
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See Photo Of Christians Queuing To Get Into A Church on: 4-07-2012 01:09 AM
WONDERFUL OR WÔN DÂ FÚFÚ?  NA WICH ONE I GO TALK?
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian man emerges as top graduating student from EMU in North Cyprus, with a on: 29-06-2012 01:51 PM
GOD BLESSES NIGERIA!
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 21 Year Old Chibundu Onuzo, The UK’s No.1 Best Black Student Of 2012 on: 28-06-2012 06:54 PM
hausas! shey una dey see! na ibo gal she be and she don make NAIJA proud. some dey build dis country while u bokohausas won destroy am.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Eating placenta, an age-old practice in China on: 28-06-2012 06:07 AM
so irritable! just imagine myself eating placenta..... orgh! vomiting.
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT IS WRONG WITH THIS PICTURES on: 10-06-2012 07:56 AM
dat first pic. na accident d gal get and na kpako dem take bit her leg? she go phyuk up kpatakpata by putting mini stuff.
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT IS WRONG WITH THIS PICTURES on: 10-06-2012 07:53 AM
sth is really wrong wit them.
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News : Boko Haram Strikes Another Beer Palour In Borno Killing Five on: 9-06-2012 12:09 AM
why sum pple dey mention gej. na him do send dem? for crying out loud dis man sent battalion of soldiers to maiduguri. blame d northern pple and their leaders bcos they knw those culprits.
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 'Dead' Boy Sits Up, Asks for Water at his Own Funeral, Dies Again on: 7-06-2012 11:30 PM
na so one idiot send d same stock of words into my mail.  those gals must b a ritualist. guys wey like swit words from gals be careful o!
34  Forum / Religion / Re: YOU EXISTED BEFORE YOU WERE BORN on: 7-06-2012 08:45 PM
try talk full of divine message.
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A - Z of NAIJAPALS on: 7-06-2012 08:30 PM
so mumu plenty for naija pals. see how guys and babes dey wallow inside mumudity.
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 'Dead' Boy Sits Up, Asks for Water at his Own Funeral, Dies Again on: 7-06-2012 07:52 PM
fallacy of kpanshiorkor. why he no  ask of beer or ogogoro or burukutu.
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 'Dead' Boy Sits Up, Asks for Water at his Own Funeral, Dies Again on: 7-06-2012 07:51 PM
fallacy of kpanshiorkor. why he no  ask of beer or ogogoro or burukutu.
38  Forum / Relationships & Romance / Re: What is wrong with this Pix? on: 7-06-2012 07:40 PM
Google go giv u answer
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Study: Americans’ Heads Getting Bigger and Changing Shape on: 5-06-2012 08:38 AM
Quote from: watnico on  2-06-2012 10:50 AM
God bless America
God really bless America.
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEET THE PASTOR WHO HOLDS RATTLE SNAKE BY FAITH: GETS KILLED WHEN BITTEN on: 31-05-2012 11:50 AM
DO NT TEST THE LORD YOUR GOD[DO NT TEST THE LORD YOUR GODb][DO NT TEST THE LORD YOUR GOD/b]
Pages:
1 [2] 3