Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Pride? Genevieve Nnaji Turns Down Movie Role After Acting In First Instalment on: 4-07-2012 06:42 AM
Quote from: BendelArmedRobb on  3-07-2012 09:08 PM
NAIJA una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this

Na everytime coffee dey comot for your nose?  I tire o Grin Grin Grin Grin Grin
2  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Music Video Of The Year (Voodoo Woman By Afrocandy!!) on: 3-07-2012 08:17 PM
Tufiakwa. No sing no be by force Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
3  Forum / The Buzz Central / Re: Solomon Oyeniyi K-Solo's Marriage Collapse, Ex-Wife Calls Him A Fraudster on: 6-06-2012 01:55 PM
Quote from: Adikpe on  6-06-2012 01:16 PM

Bros newbie, you dey vex oh, your first post na em you dey harsh like this? We have to watch out for you.

hahahahaha.  Grin Grin Grin Grin Grin
4  Forum / The Buzz Central / Re: Solomon Oyeniyi K-Solo's Marriage Collapse, Ex-Wife Calls Him A Fraudster on: 6-06-2012 01:10 PM
come o!!! This poster you sabi lie o. Why you go another person blog go copy everything the person write for blog, come dey claim na you write am. Tufia.  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Pages: