Show Posts
Pages:
1 ... 7 8 9 [10]
181  Forum / Politics / Re: I am struggling to build my village house –Jonathan on: 18-03-2013 06:51 PM
i b bayelsa boy o but i must yarn d truth. JONATHAN na real thief. FURU EKE AGBALAGBA
182  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Girl Disgraced By Irate Mob For Wearing Skimpy Dress In Abuja on: 18-03-2013 06:48 PM
na mumu dey worry dis dan iskas, wetin concern dem if d girl wear only pant and bra? y dem no come bovi show come see chicks wey wear wetin worse pass dis
183  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 18-03-2013 06:43 PM
what of european girls wey go marry rich man 2day, divorce am 2morrow bcos dem wan share inside d man wealth
184  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 18-03-2013 06:40 PM
poster, dis no be news na! 80% of girls all over d world na pay as u go. u no even talk of europe babes wey dem go marry rich man, come divorce d man, so dat dem go share d man wealth 50 50.
Pages:
1 ... 7 8 9 [10]