well sha...this oyibo people dey phyuk up big time..all my brothers wey dey deport..cry now more coz where ever u go fine ur self..god's blessings go be with u all...oluwa god go see u guys through in everything ahead ..
wahala ooo,.. wit her big big stomach SO na she be de Hightest Paid Actress In Nollywood una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Guy this coffee wey u dey since last year never tire u?