My people....Chei, na true talk ooo. No be rumour ooo , i hear say Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan cap don disappear 4 aso rock .... NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
u too much...coffee wey i dey drink for hia comot for my nose as i read dis