Hahahhahah hilarious comments by u guys but I feel dar na only wen dem don dey go court dem d fall sick so even in sick bed u must go to court let dem wheel u into d court on wheelchair or stretch bed
The guy made so many sense.u no see as Nigerians dey celebrate Goodluck Jonathan wey steal trillions like say him Ni Saint.Obasanjo enter economy class for fligh see as Nigerians dey fight,drag and beg to take selfie with am.that is what Fela called suffering and smiling .thats why after stealing trillions Goodluck Jonathan is still proud to say people celebrate him anywhere he goes