Show Posts
|
Pages:
|
1
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Federal Government Reduces Price Of A Litre Of Petrol By N10 (Page 2) |
on: 19-01-2015 06:14 AM
| Oboy which filling station u for buy 150 when obj dey power? U sure say na nigeria u dey dat time, ppl just dey thank this woman when crude oil done fall go 46usd na 10naira dem fit remove from fuel nigeria make we use our sense when crude dey 109usd fuel na 97 nw he dey 46usd dem say make fuel 87, this price suppose dey like 60naira self compare to d fall of oil, make una watch after gej done win election una go pay all d 10naira when dem dash una coz na 120 he dey go by then. | | |
3
|
Forum / Religion / Re: “God has anointed me to lead a revolution against Islamic jihadists” – Oyedepo (Page 3) |
on: 5-01-2015 05:40 AM
| Na this country ppl go just dey say man of God man of God, una when wan die follow men of God na men of devil una be? No be God creat una anybody when God creat is a man of God, no be say ppl go come get d whole money when dey this world build schools when d poor ppl no fit go buy jets full grand say na God work dem dey do any person when get billions for acc nd no fit help d poor is never a man of God coz our God care so much about d needy our God no fit give us school when d needy no go fit afford d sch, some say God tell them say dem go rich like kind solomon my brothers king solomon when I knw no be apostle of Jesus ooo make una check all d deciples of Jesus christ show me d one when rich like king solomon my ppl make we learn hw to get good mind nd do d work of God well coz these whole money we dey gather on earth d day man go die watin we go tell God say we come do, we no go tell God say we leave billions for acc ooo if u try am then u go tell am reasons why u leave dat kind money when u see lot of poor ppl on earth. | | |
4
|
Forum / Religion / Re: “God has anointed me to lead a revolution against Islamic jihadists” – Oyedepo (Page 3) |
on: 5-01-2015 05:18 AM
| Imagine north when no get better forest these ppl go kill finish enter one small bush go hide dem no fit catch them, we just dey waste our time why our gov dey busy share our money dey laugh us coz na watin dem plan be this so dat we no go too get recond of hw much dey go out of our country, why president go borrow 1billion usd say dem wan use am fight bokoboys, una done get any info on hw dem take dey use d 1billion usd fight them, make God forbid these worst gov, we nigerians need God to bring who go change us I no wan knw if na muslim or christian him be so far na one nigeria he be make we no go use religion scarter our country coz this boko matter na both muslim nd christian dem dey kill | | |
11
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Virgin Mary Spotted In Abidjan, Ivory Coast (Video) |
on: 19-08-2011 04:23 PM
| it may be true, because Mary was conceive of the holy spirit not of a human being, so God knows that she is very pure in heart, that is why, she was chosen, of all the women in the world, and nothing of such has ever happened again, so u need to know that she was not just an ordinary woman. she was the mother of JESUS, the savior, the son of God, so i believe in virgin Mary. | | | |