Sir you are on point, those guys that cause u bcos u said the truth may there sister and children marry poor man.
you must be the daughter of a mike adenuga.where were you when Folorunsho Alakija made her money.or are you not a woman like her ?ni people like una ritualist dey cut their Bosom ,Congo meat,head etc take do rituals
Happy married life.but be loyal and respectful to your husband o.no be say after wedding you go come dey form gender equality because you too know how to make money
You dey go with big name and common 450 dollars you no fit pay,you are just like Nigeria celebrities.you wan go help your friend wey give birth for beach,your friend ni mami water ?common go and settle your bill