Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: "It Is Not Possible To Islamise Nigeria" - Prof Osinbajo on: 19-01-2015 07:09 AM
PDP and their wado wado way ...how can u islamise a country like Nigeria....Naija wey open eye die.....yeye dey smell...We don`t just only need power to change hand we need a change in party.....fuel from 65 naira straight to 97 naira...now bicos of the election the don remove only 10 naira...this has been their plan from the beginning...God don catch them now as oil price don fall....If Goodluck wins this election by june 2015 fuel price will increase to 150 naira per liter...sshhh
2  Forum / Politics / Re: Buhari’s Certificate Equivalent To Master’s Degree - Prof. Sagay on: 19-01-2015 06:59 AM
Nigerians and their school palava, how many of the people wey even go school go fit defend their result...Goodluck Jonathan go fit defend that his PhD?...In short make dem even allow a local farmer to be the leader of this country...make we just focus on agriculture....small time dem go say buhari go islamise nigeria...gone are the days wen nigeria dey sell their vote...we need a change of party...pdp don too put sand for our eye...
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 3 Suspected Terrorists Arrested For Shootout At Charlie Hebdo Office In France on: 8-01-2015 10:09 AM
Mr. Poster u need to start making verification before u post something in here...One of the suspect ( Hamyd Mourad = 18 yrs old ) surrendered willingly while the other two suspect who happened to be brothers are still at large..pls verify before u post...thanks
4  Forum / The Buzz Central / Re: "We Have A Merciful God" Tonto Dikeh Slams Empress Njamah Over Tattoo Comment on: 4-11-2014 11:37 AM
Tattoo is a sin take it or leave it...na ur yawa be dat
5  Forum / The Buzz Central / Re: "We Have A Merciful God" Tonto Dikeh Slams Empress Njamah Over Tattoo Comment on: 4-11-2014 11:36 AM
Tattoo is sin take it or leave it...na ur yawa be dat
Pages: