*** Who bi dat again......
, Una say na ''Pa'' wetin.....
, P-a-s-t-o-r-s again....
. My ppl, make Una shine una eyes Oooo, all dem P*A*S*T*O*R*S + dem general-overseers wey we de see 4 dis our new generation churches Oooo!, dem no bi as ''Christ-Like'' Oooo!, dem bi ''Immoral, Sex, Selfish & Money-Money-like''