Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 7
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: President Jonathan Visits Pastor Adeboye And His Wife To Show Appreciation on: 4-05-2015 11:52 PM
Quote from: jimmyasika on  4-05-2015 11:11 PM
These jonathan na mumu wat are u doing wit Yoruba pastor
Aint Yorubas human?
22  Forum / Politics / Re: What Is Not Wrong With This Photo? (Gov Amaechi Crossing Road Edition) on: 3-05-2015 01:23 AM
Na wa o. Na news be dis again. Obama and co wey dey trek up and down nko. Hisssss
23  Forum / The Buzz Central / Re: RIP: Ex-Manchester United Defender, Rio Ferdinand loses Wife To Cancer on: 3-05-2015 01:20 AM
Na o God help us o. This cancer sef e con dey kill well well by AIDS sef
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: UK Citizen Arrested In Lagos For Defrauding Seven Nigerians Of N70M on: 3-05-2015 01:17 AM
Everything UK UK . This man Na parki Na. Mayb Na UK By paper Cheesy Cheesy but Na parki man I dey see so.
25  Forum / The Buzz Central / Re: Lilian Esoro Calls Off Engagement To Ubi Franklin After He Impregnate Her Friend on: 24-04-2015 11:42 PM
No be Una say dem go do wedding shopping. Grin Grin
26  Forum / The Buzz Central / Re: Checkout Gorgeous Looks Of Denrele Edun's Fiancee (PHOTOS) on: 22-04-2015 12:45 AM
Na wa . The man be like woman then the woman con be like man. Cheesy
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nobody Can Tell Me That Muhammad Ali Is Better Than Me - Floyd Mayweather (Vid) on: 22-04-2015 12:41 AM
Quote from: Foxtroft on 21-04-2015 08:48 AM
Don't worry Floyd, May 2nd is around the corner. We will wait till you beat Manny Pacquiao on 2nd of May before we can conclude whether or not you are better than Muhammed Ali

I pray he loses. He's so full of himself. Just watch this clip. https://m.youtube.com/watch?sns=em&v=7Vmzwu5XZuQ&list=PL466820757BB26A1F#
28  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Photos From Simi Esiri's Baby Shower Ft. Tiwa Savage on: 29-03-2015 11:43 PM
She don use system tell una say s pkin na girl.
29  Forum / The Buzz Central / Re: I Deliberately Impregnated My Lover Out Of Wedlock – Brymo on: 24-03-2015 12:30 AM
You still dey ni.
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Intriguing Suicide Story Of A Nigerian Big Boy, Adeola Osinuga (Photos Inside) on: 18-03-2015 02:43 AM
Abeg make person help me summarise the tori.
31  Forum / The Buzz Central / Re: Billionaire Father Femi Otedola & Daughter DJ Cuppy Love Up In A Photoshot on: 6-03-2015 03:27 AM
Ife and papa ola long life.
32  Forum / The Buzz Central / Re: I Didn’t Mock Stella Damascus, Says Helen Paul on: 2-03-2015 02:48 AM
If at all na she U dey refer to no be free world we dey.
33  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Ice Prince Celebrates Son’s 3rd Birthday on: 2-03-2015 02:38 AM
Happy birthday dear .
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Story & Photo Of The Lucky Sisters Who Survived The UNIJOS Bomb Blast on: 2-03-2015 02:37 AM
Thank God. Killing here n there as if them fit give life. Boko Devils
35  Forum / Politics / Re: Jonathan Wants To Stall My Campaign By Freezing APC Chieftains' Accounts –Buhari on: 2-03-2015 02:29 AM
Quote from: loko2k4reel on  2-03-2015 02:19 AM
But all the Jona supporters na wa for Una o. Una no get eyes to see ni?? Una no see how our country currency don be ni?? Imagine £1 na 348Naira. God help us o.
Na beg I dey beg Una. Make Una vote wisely . If Una vote the wrong person in power na e be say our currency go turn to toilet paper. Any way na the poor people I dey pity for me I go just hand over the Naija passport wey I get back to dem den claim my second citizen country.
36  Forum / Politics / Re: Jonathan Wants To Stall My Campaign By Freezing APC Chieftains' Accounts –Buhari on: 2-03-2015 02:19 AM
But all the Jona supporters na wa for Una o. Una no get eyes to see ni?? Una no see how our country currency don be ni?? Imagine £1 na 348Naira. God help us o.
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Patience Jonathan Meet With Nigerian Entertainers In Aso Rock on: 2-03-2015 02:13 AM
Long throat desperados
38  Forum / Politics / Re: Prostate Cancer, Acute Asthma, Dementia: Fani Kayode Lists Buhari's Illnesses on: 2-03-2015 02:11 AM
Shey You be Buhari doctor ni? See face like shit wey dem match. Busy body!
39  Forum / Health / Re: Work And Study In America By August 2015; Travel To USA Made Easy on: 2-03-2015 02:00 AM
Your bad sentence alone go let fear catch person if at all person won contact una. 419!
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ISIS Plans To Radicalize Nigerian Youths Schooling Abroad – FG on: 28-02-2015 01:29 AM
Quote from: royal james robert on 27-02-2015 01:55 PM
Buhari must must rull rhis coutry if u like it or not  beside we are boun to rull
this your grammar strong o.] Cheesy
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 7