Quote from: Cindy8 on 22-07-2012 02:08 AM
Methuselah nah ur own religion be home-made? Just tell us d truth! U are frustrated. U are in bondage. If u come join us dem go kill u shey? Sorry eh. U c say some of ur ppl come dey sneak read bible. Ur own tym go come soon eh. Go to bed and dream of Jesus
HA HA DELUDED BLACK GIRL !!!!! YOU GO WORSHIP OYINBO DIE. OYINBO TELL YOU SAY JESUS NA WHITE MAN,SO YOU FEEL INFERIOR RIGHT?
BLIND WOMAN NO FIT SEE ROAD, HOW YOU COME KNOW SAY I DAY BONDAGE. YOU ARE THE ONE IN BONDAGE,YOU MUST GO TO CHURCH AND CONTINUE YOUR WEEKLY BRAINWASH ACTIVITY. OYINBO SLAVE. WETIN JESUS DON DO FOR YOU IN ANYWAY?