Ur shit poster! Oversabi dey worry u! There r better tins to report about not old tins wey don pass away! D guy dey make im millions, u dey laff im past......just passing! Next plzzzzz.........
My dear, look elsewhere 4 a guy who want a serious relationship dat could culminate to marriage! At 29 u r no longer a kid o! Ur boyfriend is using both u n ur sis after which he is gonna dump ur a**es! Quit dat relationship, go close to God in prayers!
U v reaped d fruit of ur labour! My dear abeg carry ur cross! U knw say u poor, u marry 2 woman put 4 house com knack dem 4 d same period after u don chop food bellyful abi? To me u r nt poor as u make it sound! Carry ur cross jareh! Don't disturb me o....
Oyibopple neva tel us wetin dem dey do 2 dem we boys wey dey play 4 dem place! No oyibo person don ever slump n die wey i don hear of. Abi na dem kom strong pass our akpu-eating boiz? Abeg na who i go ask?
If truly he is d REAL person inda clip and not an innocent; den i REST my case! Cos he who kills by d sword; dies by sword! Na clear matter! One down..............who is next?