The lawful meaning of "Rape" is forcefully having sex with a woman. But dis case, dem no talk say dem force them, rather say na promise and fail. Guys una no dey do am? Wen u go promise babe heaven and earth after much much wetin u dey give, "Story". So babes dat 1 no b rape but promise and fail. |