Senseless law officials. U will fight vandalism to standstill abi? U are busy arresting d pawns while d kings and queens are untouchable, u go fight tire!! U don succeed in arresting these ones, anoda batch will still surface....
Abeg ehn, make una nor fex oh , but why almost all the oyibo men be like people wey wan die!! Abi our girls don take wahala dry blood from dem body ni?