All I see is bones, bones, bones!! Such females cannot and will not and can never arouse me segxwally. My dickie will just refuse to respond, no be my fault
Come to think of it, this particular Lamborghini for the pix na even the cheap one sef. A whole Lamborghini Aventador goes for like 500k$, and it is much better and faster than this one. No be only $3m....
What kind of rubbish news is this??? First of all, that is not a McLaren, that is a Lamborghini. Secondly, McLaren or Lamborghini is not even up to 1million dollars not to talk of 3million. Abeg make una Park one side joor
I dey wonder how we go take see the change we have been praying for in Nigeria as the only person wey come and promise us change done begin collect our own money without change, naija na wah ooooh
Wetin concern naija change with this post? U smoke something??
Tell them baby.... Tell them. Though u are brief like Maltina bottle, but that ass is all I need from you. Shebi e get one time wen u talk say ur Congo meat dey tight? Yes, I need dat too
I don't blame her. Cos everybody at one point have snapped some pix with different pose. Na her ppl I blame, for using this type of pix for obituary. Perhaps they don't have any other of her pix.
E don tey wey we dey beg you make you marry, u just dey dia dey dull yaself. By right, u no suppose follow for ppl wey go dey affected by pastor adeboye comment, but since u no gree marry, nothing wey man go do..