DBANJ SHINE UR EYE OH....NOR ALLOW GRANNY GENNY KULOBI UR CONCIENCE OH....U KW SAY BABA ATIKU ND SM ODA GBOGONS STIL DEY COLLECT SHARE OH...CLEAR ROAD FOR THE MAN WEY SABI.
GUY GO SMOKE IGBOO...WHO CARES IF U MARRY OR NOT BY D TIME U TURN 50YRS ND UR 1ST KID IS 5YRS U WIL UNDSTAND D STORY.... DEM NOR DEY TELL BLIND MAN SAY COMMOT FROM UNDER RAIN.
AKPOR.....SEE LIFE.....MADAM MOREMI PLZ NOTE THE BROOM USED IN CHASING FIST WIFE IS NEVER THROWN AWAY RATHER ITS KEPT BEHIND THE DOOR AND SAME BROOM WILL BE USED SUBSEQUENTLY....OGHENE IS CHRIST....VALID TELL.