to make a car is not an individual job.............. it is either a govt have investment in it or an association of individuals are involve. i nor 2 dey sure say dis na naija car, maybe na asseble d man dey do. to design d shape of a motor dey take time and huge investment, be4 dem go come start 2 dey construct d parts and how dem go take fix dem 2gether. some big motor company dey join other motor big company 2 help produce parts of their new production. spanish only motor company back up by its govt dey face big problem 2 meet up with d present brands of car production sotey company like audi and volsuagen dey help dem produce some engine parts so dat dem nor comot 4 circulation. una dey talk of 1 man producing car in naija. i never see anywhere in d world say 1 man dey produce motor, na only in naija i dey hear am so, so me believe say him get commpany wey him do contract with as individual say him go introduce d car 2 naija market,
.......why can't we Nigerian be positive sometimes? Haba! Una mind too gbagogbago......everything na doubt.i tire oooooooooo