Show Posts
Pages:
1 ... 362 363 364 [365] 366 367
7281  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am in Love, pals on: 10-08-2012 03:24 PM
Poster don high.
7282  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEW SCAMMING METHOD on: 9-08-2012 08:18 PM
Quote from: cadanre on  9-08-2012 09:52 AM
Then go and sleep mana. Ah ah!
Tell am o...  Cheesy
7283  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do you know WHAT IS STRESS?.......Y NP on: 9-08-2012 03:12 PM
Pb4ing sef is stress  Huh?
7284  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO JOKE JUST VOTE on: 9-08-2012 03:08 PM
Quote from: chummyli on  9-08-2012 02:44 PM
Hahahahaaaaaa dis naa pure conspiracy but I trust masef...
@ zeigbo and jossy una knw say una yeye de d highest level now
@Rihaanaa if I get u dia na dat ur tiny legs I go break
Yeye pipo
Chewin gum, if u win, na me with u go share that money o... U knw say i be ur frend.  Wink
7285  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COSTUME PARTY. on: 9-08-2012 02:45 PM
Quote from: kaycee22 on  9-08-2012 12:59 PM
the husband replied, actually, I gave my batman costume to your dad, he said that he had fun and got lucky with a hottie in a Goldilocks outfit. WHAT?!!! she screamed and fainted...

What would you do if it happened to be you? Ladies please..
You posted and fainted.....
i read and laffed come drink my beeer join, heheheehehe
KWEKE
Huh? Huh? Huh?
7286  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: how cum u no cum on: 9-08-2012 02:35 PM
How cum i no cum laff now?  Huh? Huh? Huh?
7287  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: QUESTION OF THE CENTURY on: 9-08-2012 02:30 PM
Quote from: zeigbo on  9-08-2012 01:36 PM
Na witch way dey ur village be that Huh?
Yes na... The winshes n winzards.
7288  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COSTUME PARTY. on: 9-08-2012 12:05 PM
Quote from: zeigbo on  9-08-2012 10:54 AM
make him no cum insideoo unless u no nah

 Grin Shocked Shocked I no know anytin o... i be fagin Embarrassed Embarrassed Embarrassed
7289  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: na de house girl i cal ram on: 9-08-2012 11:31 AM
pb4
7290  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i dey catch cold on: 9-08-2012 11:30 AM
Poster, na ur husband be this?
7291  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: temptation on: 9-08-2012 11:29 AM
 Grin Trusting issues...
7292  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: QUESTION OF THE CENTURY on: 9-08-2012 11:28 AM
Me been dey think say the 'Eleyes' have pursued me to this forum too... Huh? Roll Eyes Huh?
7293  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: family wahala on: 9-08-2012 11:08 AM
Quote from: zeigbo on  9-08-2012 10:58 AM
This joke Dry like Chummyli somthing
Grin Grin Grin Grin
7294  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / QUESTION OF THE CENTURY on: 9-08-2012 11:01 AM
ABEG, WETIN BE THAT BIRD WEY DEY ALWAYS PEEP ME WHEN I DEY TYPE SONTIN FOR HERE SO? ABI NA WINSH CRAFT?
7295  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE BEST WAY TO GET A FREE RIDE: on: 9-08-2012 10:57 AM
Quote from: brightossy on  8-08-2012 01:07 AM
b4 i enta here i b virgin, bt nw ....
But now, u be Gin-va, ba?
7296  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE BEST WAY TO GET A FREE RIDE: on: 9-08-2012 10:55 AM
Quote from: ExpertTbright on  7-08-2012 07:43 PM
wu b dis 1 na  Huh? hia don tire me o dey don turn dis place show ur logo so poster u dey show ur logo abi? tell ur sister to commot 4 that road b4 i open my eye (eye closed)
Eyes closed? Abi no be u dey zoom the piksure so?
7297  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CELEBRATING EX... on: 9-08-2012 10:53 AM
Quote from: jossy4reall on  7-08-2012 04:46 PM

whu tell u say my left nyash dry..,u don use am b4?? Angry
No be him i dey see for ur dp so? My x-ray vision don decode am tey tey.
7298  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Cat and Dog on: 9-08-2012 10:47 AM
 Sad Sad Sad
7299  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COSTUME PARTY. on: 9-08-2012 10:44 AM
Quote from: zeigbo on  8-08-2012 03:46 AM
see dis 1 go copy joke Paste for dey form say Na she first posterm ur left nyash dia Angry
Her case tire me o.. madam pb4  Cheesy
7300  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COSTUME PARTY. on: 9-08-2012 10:42 AM
Quote from: chummyli on  7-08-2012 10:18 PM
Rihannaaa I knw say u no fit understand cos na night class u still de go to be able to talk wit mua wit Phd
Hehehe! U call that ur oluwole certificate Phd?  Grin
Pages:
1 ... 362 363 364 [365] 366 367