Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 8
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i go kill myselfoooooooooo. on: 8-10-2013 04:04 PM
i need the rope from u.
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / i go kill myselfoooooooooo. on: 8-10-2013 03:36 PM
i go kill myself for una if una no post better joke before........................ warning
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ajanni In Love on: 17-09-2013 09:39 AM
this joke sweeth welwel and the one wey come dey sweeth me pass woman be sey the joke pain Ajanni welwel maybe he dey cry now.
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG MAKE UNA FOLLOW ME REJOICE: on: 6-09-2013 05:56 PM
u don already be yeye
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / ABEG MAKE UNA FOLLOW ME REJOICE: on: 6-09-2013 01:52 PM
I JUST CARRY CLASS FOR HEAD AGAIN, 50 OUT OF 50 NA MY 5th TIME FOR THE SAME CLASS, ABI I NO DEY TRY?
6  Forum / The Buzz Central / Re: GOBE! Michael Jordan's Only Daughter, Jasmine Is Gay; Meet Her Lesbian Lover on: 6-09-2013 10:31 AM
many gay don dey for this site,
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Akpors and Don Jazzy. on: 19-07-2013 03:25 PM
Akpors met with Don Jazzy in a caffe shop, he come dey tell Don sey he wan join the Mavin Record haha, Don said ok but first what is ur plan, are u a musician or what ask by Don, Akpors smile and said Don u self, person no dey learn work for ur shop? i never to the sing but first i wan enter Illuminati as soon as u sign me caffe wey Don dey drink commot from em hand.
8  Forum / The Buzz Central / Re: Toyin Aimakhu Addresses Haters Who Called Her Wedding Cheap on: 15-07-2013 07:19 PM
u and who?
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Guys, Watchout For The New Trends In Ladies - Magic Bra on: 15-07-2013 07:14 PM
but i too like Bosom
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Baby born with rosary round her neck in Niger on: 15-07-2013 04:26 PM
oneday una go born wiliwili.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Baby born with rosary round her neck in Niger on: 15-07-2013 11:13 AM
story story story, one woman in kano today born a baby girl with musque on her head, think about it.
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WAHALA DEY. on: 10-07-2013 07:32 PM
all of una be yeye why bcos una reply to yeye
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WAHALA DEY. on: 10-07-2013 07:29 PM
u need pass me, u wey dey reply to rubbish post yeye.
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Akpors and the Angel. on: 7-07-2013 12:19 PM
Akpors take mistake see em self for gate of Heaven na em the Angel call am and said welcome my faithful son at that moment Akpors come hear some noise from far place and he tried to find out wetin dey happen, it happen say he come see 2Pac, Michael jackson, fela, B.I.G, and many other big musicians and some old presidents where the dey party with some find babes for hell na em Akpors tell the Angel say he change his mind.
15  Forum / The Buzz Central / Re: SEE New Photos Of Chidynma on: 7-07-2013 10:32 AM
but her lips good for kissing oooo
16  Forum / The Buzz Central / Re: 22 Years Old Ezinne Akudo Is The Winner Of Miss Nigeria 2013 on: 7-07-2013 09:47 AM
i must come back fast to mary this girl before p square them and 2face go give am belle, ada oma.
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / WAHALA DEY. on: 6-07-2013 12:16 PM
i cant beleive it, i enter toilet this morning and shit commot from my yash.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH: [Photos] See How Nigerian Prisoners Sleep And Enjoy Their Life on: 5-07-2013 04:04 PM
this is very bad.
19  Forum / The Buzz Central / Re: Paul Okoye finally accepts baby with 19 year old beauty queen, Elshama on: 5-07-2013 03:56 PM
e no be only 2face go suffer for it.
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wicked DPO Beats Sergeant To Near-Death; Rushed To Hospital on: 4-07-2013 07:56 PM
he for kill am.
Pages:
[1] 2 3 4 ... 8