Bro I tire o. That woman na onyiri onwu. I wonder wetin she dey chop wey make her no gree die. Just when you are thinking that finally she don kpeme you go see her for news smiling with that her matchy matchy outfit and umbrella. I am not saying i want her to die o, just wondering.
Even if u want make she die: her time never reach?