Show Posts
|
Pages: |
64
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Face Photos Of Cynthia Osukogu's Facebook Killers |
on: 28-08-2012 07:56 AM
| these criminals don long wen them they kill and are still ready to do more......c how them they cover face so that when they come out nobody wil know them....those guys hanging around them should b investigated cos they wil soon do their own crime..all their local girl friends 4 school go see their face......nxt thing una go hear say they no well and need treatment 4 abroad case close,c the kind shoe when criminal where...very devil pikin.....my lord i plead total isolation 4 them and they should b ordered not 2 cover faces...
| | |
65
|
Forum / The Buzz Central / Re: Davido Drops Out of Dbanj’s UK Show, Releases Statement |
on: 27-08-2012 02:35 PM
| Fish brain wey some ppl get no fit make the think straight.. I dnt see what rude got 2 do wit his explanation... Hissssssssss
you no dey here wen this small boy beat a taxi driver and he girl friend and seize d old man cab......if u like make u b b george bush pikin......make we hear word small ant like u | | |
66
|
Forum / The Buzz Central / Re: Davido Drops Out of Dbanj’s UK Show, Releases Statement |
on: 27-08-2012 02:18 PM
| Fish brain wey some ppl get no fit make the think straight.. I dnt see what rude got 2 do wit his explanation... Hissssssssss
you no dey here wen this small boy beat a taxi driver and he girl friend and seize d old man cab......if u like make u b b george bush pikin......make we hear word small ant like u | | |
69
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A 20-year old man raped by three young women (Page 9) |
on: 24-08-2012 09:35 AM
| all of una wen dey say e no possible no know wetin dem call rape.....u know if d guy dey ownload only 1 b4 d other 2 com show say if guy no do them they will rpt? 4rm there my guy no get choice dan cooperate...if they force go 5 rounds instaed of 2 or 3 ,no b rape??if na only suck they suck him till he collapse no b rape?? i won go piss i dey come back am back....i don remember these abokis them get 1 medicine they call buratachi(manpower)if u take this thing, no woman can bend the d*cK....these women put it inside d food they give d aboki used 2 break fasting that day...nai he use work on them till he passed out ......finding,,,case of rape and hypocrisy established. | | |
70
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A 20-year old man raped by three young women (Page 9) |
on: 24-08-2012 09:19 AM
| all of una wen dey say e no possible no know wetin dem call rape.....u know if d guy dey ownload only 1 b4 d other 2 com show say if guy no do them they will rpt? 4rm there my guy no get choice dan cooperate...if they force go 5 rounds instaed of 2 or 3 ,no b rape??if na only suck they suck him till he collapse no b rape?? i won go piss i dey come back | | |
73
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oritsejafor Blasts Boko Haram, Minister |
on: 23-08-2012 08:48 PM
| simple question...how many state muslim dey?? how may state xtians dey??east=xtian,south=xtian,west mostly xtians,north 60musl-30chri..... after all these killings,bombing, where una own children go stay or call their own country????4get all these rtd general,minister,senators,gov,head of state wen they sponsor una....their children no dey here but abroad...but sha 1 day those children will inherit the left over of nigeria...mumu minister where u do ur calculation?...i put it to you that u lack wisdom | | |
77
|
Forum / Religion / Re: Mountain Of Fire Ministry Fires 50 Pastors For Stealing Church Money |
on: 22-08-2012 12:28 PM
| The filth and misdemeanours that permeate the house of God has reared up its head again. This time around it is at the Dr. D. K. Olukoya-led Mountain of Fire and Miracles (MFM) church, where 50 of the church pastors have just been reprimanded over allegations of financial impropriety and embezzlement of church funds. As the story goes, one Dr. Jeremiah Ajibola, who is the Assistant Regional Overseer (ARO) of the CAASO Regional Headquarters was said to have been queried from the headquarters over the decline in revenue coming from the CAASO region to the headquarters. Following this, an accountant was sent from the headquarters to CAASO region to assist in the shoring up of their revenue and maintaining adequate financial propriety. The figures we scooped from our sources are as follows: APRIL – An increment of N100,000 MAY – Over N800,000 ::)fake and unfounded story,no source....Let God jugde his pple....they are answerable to God not you.....y we no dey hear wetin una they do 4 our mosque????next time qoute ur source of report.....guilty of tarnishing of imageJULY – Above N650,000 | | | |