dis 1 na nonsense news, and i nor fit rejoice @ all. inshort i dey vex d more..............i nor dey support kidnappers @all, but d wey wey dem say dem catch dis kidnappers come make me dey vex......so central bank fit use nigeria money take buy materials take mark 40 millions naira give ngozy. 4 why?, so d other people wey dey pay kidnappers 5 millions naira nor bi naija abi?, dis na injustice in d highest order. so all dis big ppl dey steal our money and still dey use our money dey protect demselves...........i dey see am now say na crime if u nor fit join d ba(n)dwagon 4 government and steal money..................as far as i am concern, dis news nor dey encouraging @all so na bad news, becos if dem kidnap, my mama 2morrow, i nor sure say dem go help me mark money 2 take catch d kidnappers, and my fear now bi say kidnappers go dey fear 2 kidnap all dis moron 4 govenmnet becos dem dey try 2 tell dem say dem go catch dem, so d kidnappers now go concentrate on the poor. dis is bad news.
My brother na very bad news.