useless nd witch craft drivers looking for blood to suck. this has got notin to do with the mber month cos is just d powers of demons in operation. passengers is ur write to give d driver a knock on d head wen his ova speedin cos life got no duplicate beta make it straight dan u,go quench for roadooo. na beg iI dey beg una for naijaoooooooo
is well wit u but sha nobi bobo wey neva marry do u na person papa do u. so try marry single man if God bless u wit one nd sin no more becos bad money dey run belle. Ashiiiiiii no bi workooooooo