Show Posts
Pages:
1  Forum / Religion / Re: See The Face Of The Man That Made The Anti-Islam Film That Is Causing Riots on: 19-09-2012 06:45 AM
Quote from: phyukume on 16-09-2012 12:07 PM
Make una leave the Old man alone nah... na crime to direct a film of any kind....? If Mohammed dey vex make im come down com fight for himself nah.... Mtchwwwwww


you suck dude. You talk shits, see your mouth like honeypot
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Some Weird Entries In This Year's Guinness Book Of Record (PHOTOS) on: 15-09-2012 01:16 PM
Quote from: lanudja on 14-09-2012 01:37 PM
So? wetin dey thr wey we neva see? I pass jor



Nothing fit satisfy you.... Untill den dey post the picture of God before you fit appreciate them? The poster self no know say you exist
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Five things You Must Not Do Before Sleeping on: 6-09-2012 02:47 AM
i dont write am down from number 1-4, but when i won write the number 5, my ink finished
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How 8 Married Men I Met On Blackberry Messenger Drugged And Assaulted Me on: 5-09-2012 09:32 AM
the man no get sence at all, he just spent 12k to f***k a girl. thats waste of money. And for the girl, sebi na watin you dey find hurt you? No be money you dey find? and Thank God say he gave you 12k. If na me, i no go give you shishi
5  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke's Girlfriend, Keturah Hamilton Denies Birth Of Baby With Jim Iyke on: 5-09-2012 09:19 AM
marry him naw
6  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Popular Actress, Funke Akindele-Oloyede Is Pregnant [Pix] on: 5-09-2012 09:17 AM
kilo kan mi ninu oro tiko kan mi
Pages: