OK we don see am, but 9ice abeg try give dis ur horse small food. The horse dey look like wetin never eat since April, now hunger don turn white horse to albino
HAHAHAHAHAHAHAHAHAHahahahahahah Chei una don kill me with laugh oooooooooo hahahahahahahahahah. Oh man u get mouth ooooooooo